My attempt to write a #mondaymotivation post in Pidgin English. So, what is pidgin English? Pidgin English is a simple form of English spoken in parts of West Africa, particularly Nigeria (where people use big words to communicate with each other). I love Pidgin because it is a common language for people who speak different native languages. You may not say or understand the English language well, but with Pidgin, we can find common ground in communicating.
Hello beautiful women! As we dey start dis new week, make we remember say we dey solid and we fit to face any challenges wey come our way. No matter the roadblock, we go rise above am and shine.
Make we dey remind ourselves say we get the power to make our dreams come true, and no wahala go stop us. We fit do anytin wey we wan do.
No dull yourself this week, make you stand gidigba, make you take control of your life and make dey make the change wey you need.
Make you believe say you go fit to make am! Na you biko!
No forget say we dey stronger together. Make you no siddon for house alone o. WhatsApp your sisters and friends for support, tell dem wetin dey happen o
Make we go and face dis week wit confidence and determination. Make we show the world say women no dey underestimate! My sister, no shaking dis week!
God dey ya side! #noshaking
Thank you for hanging out with me! Dr. Abi Adeleke, you can find all my podcasts via hangingoutwithdrabi on Spotify. Please subscribe to this blog, so you can get my latest posts. Let’s connect via LinkedIn! P.S. visit our African Fashion Accessories store and support this blog.